UWESE Lyrics by Victor Thompson ft Greatman Takit
Jesus Loves You
No Matter Your Sins in the Past
He Gave His Life so You Might Live
Come to Him Today
UWESE Lyrics
[Verse 1]
I sing, I sing, I sing
For the things,
Wey you’ve done for me
(Done for me)
Why me, why me, why me
All these Blessings dey fall on me
(Fall on me)
No be say na me try pass o
But the tap still dey rush for me
Everybody come dey wonder
How everything
Ee dey work for me
[Pre – Chorus]
Na You Design am,
The Matter Complete
Your Word is Final,
Them no fit Compete
Pass through the Fire,
I no Feel the Heat
You dey my back and I no see defeat
Na You Design am,
The Matter Complete
Your Word is Final,
Them no fit Compete
Pass through the Fire,
I no Feel the Heat
You dey my back and I no see defeat
[Chorus]
Uwese Baba O
Uwese Baba O
I say Doh Doh Doh Doh Doh
Doh Doh Doh Doh Doh
Uwese Baba O
[Verse 2]
Kini maafi San Ore re
I don get e mouth, Ni tori fé
My Llife E turn, ni tori rè
You say make e soft O ri bé
Baba no dey tire for me
Mogbonofèli Baba put the fire on me
Everybody don dey call me
Dem say make I show them
The way I dey Live
[Pre – Chorus]
Na You Design am,
The Matter Complete
Your Word is Final,
Them no fit Compete
Pass through the Fire,
I no Feel the Heat
You dey my back and I no see defeat
Na You Design am,
The Matter Complete
Your Word is Final,
Them no fit Compete
Pass through the Fire,
I no Feel the Heat
You dey my back and I no see defeat
[Chorus]
Uwese Baba O
Uwese Baba O
I say Doh Doh Doh Doh Doh
Doh Doh Doh Doh Doh
Uwese Baba O
Uwese Baba O
Uwese Baba O
I say Doh Doh Doh Doh Doh
Doh Doh Doh Doh Doh
Uwese Baba O
[Pre – Chorus]
Na You Design am,
The Matter Complete
Your Word is Final,
Them no fit Compete
Pass through the Fire,
I no Feel the Heat
You dey my back and I no see defeat
Na You Design am,
The Matter Complete
Your Word is Final,
Them no fit Compete
Pass through the Fire,
I no Feel the Heat
You dey my back and I no see defeat
[Chorus]
Uwese Baba O
Uwese Baba O
I say Doh Doh Doh Doh Doh
Doh Doh Doh Doh Doh
Uwese Baba O
Uwese Baba O
Uwese Baba O
I say Doh Doh Doh Doh Doh
Doh Doh Doh Doh Doh
Uwese Baba O
Uwese Baba O
Uwese Baba O
I say Doh Doh Doh Doh Doh
Doh Doh Doh Doh Doh
Uwese Baba O
UWESE Lyrics
OFFICIAL VIDEO
Lyrics UWESE by Victor Thompson
END
Please Rate this Lyrics by Clicking the STARS below
Also click to Follow US on FaceBook, InstaGram, and Twitter
Lyrics of UWESE
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
The Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Lyrics here are For Personal and Educational Purpose only!
UWESE Lyrics by Victor Thompson ft Greatman Takit
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own any of the songs nor the images featured on this website.
All rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners.
Contents here are for promotional purposes only.
UWESE Lyrics
#Praise The Lord
UNDIGNIFIED (Excuse Me) Lyrics by Dunsin Oyekan
FRAGRANCE Lyrics by Esther Oji
Carry Me Like Baby Lyrics – Victor Thompson
Water Lyrics – Victor Thompson
#Victor Thompson UWESE
#Victor Thompson New Song Lyrics
UWESE Lyrics
UWESE Lyrics
Added by
Comments are off this post