plan cul gratuit - plan cul lyon - voyance gratuite immediate

LYRIC

Everything AMEN (Lyrics) – Timi Dakolo

Jesus Loves You
No Matter Your Sins in the Past
He Gave His Life so You Might Live
Come to Him Today

Lyrics Are Arranged as sang by the Artist
OFFICIAL Video at TOP of Page


YouTube Video





[Chorus]
Everything you put your Hand
(Go Work)
Your Name go Open Doors (Amen)
You sef go be a Boss
(Amen, Amen, Amen)
Everything you put your Hand
(Go Work)
Your Name go Open Doors (Amen)
You sef go be a Boss
(Amen, Amen, Amen)

[Verse 1]
Every Hustler get hin day (Day, day)
Wey the Hustle go come
Dey pay
(Pay, pay)
Your own e no go Tey
(Amen, Amen, Amen)
If you dey find Work
Do your own
(Oh, oh)
God sef go do hin own (Oh, oh)
And Flesh go Cover Bone
(Amen, Amen, Amen)

If you Believe it say Amen
(Amen)
If you Believe it say Amen (Amen)
If you Believe it say Amen
(Amen, Amen, Amen)

[Chorus]
{ Everything you put your Hand
(Go Work)
Your Name go Open Doors (Amen)
You sef go be a Boss
(Amen, Amen, Amen) } [x2]

[Verse 2]
Sister wey want Marry since
(Since, since)
Aunty wey dey find Pikin (Kin, kin)
One day you go Born Twins
(Amen, Amen, Amen)
Tenant wey don loose hin Job
(Job, job)
Landlord come dey do like god
(God, god)
One day you go be Landlord
(Amen, Amen, Amen)

Good News go Locate you (Amen)
Watch and see e no go tey (Amen)
If you Believe it say Amen
(Amen, Amen, Amen)

[Chorus]
{ Everything you put your Hand
(Go Work)
Your Name go Open Doors (Amen)
You sef go be a Boss
(Amen, Amen, Amen) } [x2]

Everything AMEN (Lyrics) – Timi Dakolo

[Bridge]
Long Life go follow you (Amen)
Strangers go Favor you (Amen)
Great Men go Honor you
(Amen, Amen, Amen)

One day you go sign the Cheque (Amen)
You sef go Drive that Benz oh (Amen)
This Life go still make Sense oh
(Amen, Amen, Amen)
Your Children go make you Proud (Amen)
Bad People no go pull you down (Amen)
One day you go run this town oh
(Amen, Amen, Amen)

You sef go Spray me Money (Amen)
Baby go Call you Honey (Amen)
You sef go Host the Party
(Amen, Amen, Amen)

Dangote go be your Friend (Amen)
Otedola go be your Friend (Amen)
Adenuga go be your Guy
(Amen, Amen, Amen)
Elumelu go be your Guy (Amen)
Abdulsamad go be my Guy (Amen)
Rabiu go be my Guy
(Amen, Amen, Amen)

Your Life no go end in shame
(Amen)
Your Business go bring you Gain
(Amen)
If you Believe it say Amen
(Amen, Amen, Amen)



Please Rate this Lyrics by Clicking the STARS below
[kkstarratings]

Everything AMEN (Lyrics) – Timi Dakolo

Also click to Follow US on FaceBookInstaGram, and  Twitter


END


Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
The Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Lyrics here are For Personal and Educational Purpose only!

Added by

Editor

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT

VIDEO

#Google #Google #Galaksion