plan cul gratuit - plan cul lyon - voyance gratuite immediate

LYRIC

You Show me Love – by Akpororo

Jesus Loves You
No Matter Your Sins in the Past
He Gave His Life so You Might Live
Come to Him Today

Lyrics Are Aranged as sang by the Artist
YouTube Video Link is at Bottom of Page


[Verse 1]
Every prophecy
Dey come to pass oh

The bad one you take away
And the good one you make stay
Baba no be me righteous pass
But you choose to bless me
Nar your hand ar dey
Baba, nar your hand ar dey
You don wipe away
Every tear for my eye
My family dem gallant
Baba nar your work I see
Any time wen I call
You dey answer me oh
Ar go dey follow you
Dey follow you go oh

[Chorus]
You show me
You show me love
Yo-u no let enemies
Laugh at me now

You show me
You show me love oh, oh
Nar your hand ar dey ey

[Verse 2]
Some want make I fall
But Oluwa no gree dem
Bad mind people,
Dem dey plot for me to fail
Some even waka
From Naija to Benin

Dem even send thunder
Make e come strike me
You wan fight the man,
After God heart

Any time when ar call am
E dey answer me eh
Even wen I fin trouble
My God go still beat you
That’s why I love you
Because you get power

[Repeat Chorus]

{Every prophecy
Dey come to pass oh

The bad one you take away
And the good one you make stay
Baba no be me righteous pass
But you choose to bless me
Nar your hand ar dey
Baba, nar your hand ar dey}

[Repeat Chorus]
You show me
You show me love
Yo-u no let enemies
Laugh at me now
You show me
You show me love oh, oh
Nar your hand ar dey ey

[Verse 3]
Nar your hand ar dey ey
If no be you, enemy for kpai me
You don turn every thing
Around for my side

Oh God, ar go dey hala
Your name dey Go oh

[Repeat Chorus]

Please Rate this Lyrics by Clicking the STARS below
[kkstarratings]

You Show me Love – by Akpororo

Also click to Follow US on FaceBookInstaGram, and  Twitter


END


Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
The Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Lyrics here are For Personal and Educational Purpose only!

Added by

Editor

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT

VIDEO

#Google #Google #Galaksion