LYRIC
Tenki (Thank You) – by Judah Zubairu
Jesus Loves You
No Matter Your Sins in the Past
He Gave His Life so You Might Live
Come to Him Today
Lyrics Are Aranged as sang by the Artist
YouTube Video Link is at Bottom of Page
[Intro]
Lord I Thank you
Oh, oh, oh
Yes Lord, we adore You
[Chorus]
Tenki Ye, Papa Tenki Ye
We don geda for say
We wan tell you Tenki
Tenki Ye, Papa Tenki Ye
You pikin dem don geda
For tell you Tenki
(Oh, oh, oh
Oh, oh, oh)
[Verse]
My Eyes have Seen
My Ears have Heard
Of your Goodness, shown to us all
We stand in awe
And we Proclaim, you are Faithful
Oh, oh, oh
My Eyes have Seen
My Ears have Heard
Of your Goodness, shown to us all
We stand in awe
And we Proclaim, you are Faithful
Oh, oh, oh
[Chorus]
{Tenki Ye, Papa Tenki Ye
We don geda for say
We wan tell you Tenki
Tenki Ye, Papa Tenki Ye
You pikin dem don geda
For tell you Tenki} [x2]
[…Interlude…]
[Chorus]
Tenki Ye, Papa Tenki Ye
We don geda for say
We wan tell you Tenki
Tenki Ye, Papa Tenki Ye
You pikin dem don geda
For tell you Tenki
[Bridge]
Wetin God don do for Me
(E borku)
The tin way E don gee to Me
(E borku)
The Bless way E don Bless Me
(E borku)
And the Joy way E don gee to Me
(E borku)
The Peace way E don gee to Me
(E borku)
So much Grace, So much Favour
Abundant unto Me (E borku)
I don’t know where I would have been
Without you Lord, your Blessings
(E borku)
Your Grace and Truth
Available to Me (E borku)
[Chorus – Outro]
Tenki Ye, Papa Tenki Ye
We don geda for say
We wan tell you Tenki
Tenki Ye, Papa Tenki Ye
You pikin dem don geda
For tell you Tenki
YouTube Video
Please Rate this Lyrics by Clicking the STARS below
[kkstarratings]
Tenki (Thank You) – by Judah Zubairu
Also click to Follow US on FaceBook, InstaGram, and Twitter
END
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
The Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Lyrics here are For Personal and Educational Purpose only!
MoG Pratt
May 18, 2022 at 10:48 am
I am blessed by this song waww Judah 8 can’t wait for me to do cover