LYRIC
Mi God E Big O – Samuel Johnson
[Verse 1]
Ah wake up this morning
En say, Baba Kushe oh!
I looked all around me en say
Baba, U pikin day oh!
Seems like no one around
But U nar mi wan shilin rope oh!
I’m holding on to you because
You nar mi gbateh oh!
U fiba wata sai stone
U big pass agbata stone
Ani sai ar go
U yai dey with me Kojuma Koju oh!
Baba you big oh
Jesus Loves You
No Matter Your Sins in the Past
He Gave His Life so You Might Live
Come to Him Today
[Chorus]
Mi God e Big oh
Mi God e Big oh, oh, oh, oh, oh
[Verse 2]
Too many things I’ve heard
And I wonder
What is your name
When you walk down the streets
You hear they call my God
They say “Alagba Sir”
Because he is their God and their King
Some people may say
Baba Oh,
Nar only you, dey keep us safe
From the dangers of this world
Baba Oh,
Nar you mighty hand
Wey dae allover this world
Nar dat make Nigeria say
“Aribiti, Aragbata” kabiyesi Oh!
[Repeat Chorus]
Mi God e Big oh
(Big oh, Big oh)
Mi God e Big oh, oh, oh, oh, oh
(Big oh, Big oh)
Mi God E Big O – Samuel Johnson
[kkstarratings]
END
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own any of the songs nor the images featured on this website.
All rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We have received authorization from the original owners
to make this tracks available.
Contents here are however, for promotional purposes only.
Mi God E Big O – Samuel Johnson
Comments are off this post