plan cul gratuit - plan cul lyon - voyance gratuite immediate

LYRIC

I See – by WATI Lyrics & mp3 Download

Jesus Loves You
No Matter Your Sins in the Past
He Gave His Life so You Might Live
Come to Him Today

Lyrics Are Arranged as sang by the Artist
OFFICIAL Video at TOP of Page


YouTube Video

DOWNLOAD: [download id=”13011″]



[Chorus]
{ Ah see say God dey guide you
I see say him Provide for you
I see that everywhere you Go
Everything you do
Surely must be Blessed } [x2]

Ah see am say God dey guide you
I see say him Provide for you
I see that everywhere you Go
Everything you do
Surely must be Blessed

[Verse]
The Smile wey you Smile
Nor be your Neighbor
(Neighbor oh, oh, neighbor)
As you dey Fine
Nor be by your Labor oh
(Labor oh, oh, Labor)
When you are down
God your Motivator oh
As you dey Fine
Nor be by your Labor oh

I See – by WATI Lyrics & mp3 Download

[Bridge]
See dem dey call you Favor
(Oh, nah, nah, nah)
Dem dey call you Blessing oh
(Oh, nah, nah, nah)
Dem dey call you Favor
Dem dey call you Blessing oh

[Chorus]
{ Ah see say God dey guide you
I see say him Provide for you
I see that everywhere you Go
Everything you do
Surely must be Blessed } [x2]

Ah see am say God dey guide you
I see say him Provide for you
I see that everywhere you Go
Everything you do
Surely must be Blessed

[Bridge]
See dem dey call you Favor oh
Them dey call you Blessing oh
Dem dey call you Favor
(Favor oh, Favor)
Dem dey call you Blessing oh
(Blessing oh, Blessing)

Favor oh, Favor
Blessing oh, Blessing



Please Rate this Lyrics by Clicking the STARS below
[kkstarratings]

I See – by WATI Lyrics & mp3 Download

Also click to Follow US on FaceBookInstaGram, and  Twitter


END


Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
The Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Lyrics here are For Personal and Educational Purpose only!

Added by

Editor

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT

VIDEO

#Google #Google #Galaksion