plan cul gratuit - plan cul lyon - voyance gratuite immediate

LYRIC

God No Go Shame Us – Akpororo Lyrics

Jesus Loves You
No Matter Your Sins in the Past
He Gave His Life so You Might Live
Come to Him Today

Lyrics Are Arranged as sang by the Original Gospel Artist
OFFICIAL Video at TOP of Page


YouTube Video




[Intro]
E no go shame us oh
E no go shame us
Baba God no fit shame us
E no go shame us oh
E no go shame us
Baba God no fit shame us

[Verse 1]
Cut Your Coat
According to Your Size Brother
No let wetin People dey Talk
Take Pressure You
Some go say na your mates
Don get this don get that
Say many of them
Don get many Properties Brother
Eh, eheh
Wetin Work for mr A Brother
Fit no Work for Mr B and C
When Your Cloud Full
Your Rain go Fall
So make You put Your Head Straight
No give up
Always Remember say

[Chorus]
God No Go Shame Us
Brother sister
E no fit shame us
God No Go Shame Us oh
Anywhere You dey
E no go shame You

God No Go Shame Us – Akpororo Lyrics

[Verse 2]
Anywhere Wey You dey,
You dey ear my Voice right now,
Make You remember say
Baba no go shame You oh
Inside Prison, Education
Market place, Work place
Sick bed always Remember say
E no go shame You
Eh Things no dey go Well for You,
It be like say You dey work
You no dey see Money
Remember say he no go shame you oh

[Chorus]
God No Go Shame Us oh
God No Go Shame Us oh
God No Go Shame Us oh
Ee no go shame us oh

{God No Go Shame Us oh
God No Go Shame Us oh
God No Go Shame Us oh
E no Fit shame us oh} [x3]



Please Rate this Lyrics by Clicking the STARS below
[kkstarratings]

God No Go Shame Us – Akpororo Lyrics

Also click to Follow US on FaceBookInstaGram, and  Twitter


END


Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
The Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Lyrics here are For Personal and Educational Purpose only!

Added by

Editor

SHARE

Comments are off this post

ADVERTISEMENT

VIDEO

#Google #Google #Galaksion