LYRIC
Eyene Nyor (Marvelous) – by Preye Odede
Jesus Loves You
No Matter Your Sins in the Past
He Gave His Life so You Might Live
Come to Him Today
Translations in GREEN
Lyrics Are Aranged as sang by the Artist
YouTube Video Link is at Bottom of Page
[Verse 1]
Father, Lord I thank You
For the things you don
Wetin Man no fit Do
You don Do Scatter Ooh
Yoh, yoh, yoh
You open plenty Doors
Load Blessings and say
Make I Choose, Ooh
E dey do me like Film Ooh
Na wetin wen I get Ooh
Wey no be you give Me
Yoh, yoh, yoh
Make you take the Glory
[Chorus]
{Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]
[Eyene Nyor (Marvelous) – by Preye Odede]
[Verse 2]
I remember before, before
Gari sef hard to see
But I no know what to say, today
Your Blessings dey Rush us Oh
Anything I touch, you dey bless
When I fall you carry Me
You dey always show yourself Oh
Wetin I fit give you
For all the things you’ve done
You no be like Man wey dey Fail
When you talk, you dey Do
Na only you be God Ooh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
[Chorus]
{Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous)
Kpukpru S’abasi
Anamde Ku’wem Mi
(What God didin my life is …)
Emenyene Nyo (Marvelous } [x2]
(Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh)
Thank God oh,
Than’k you Lord
Thank you Lord
You no be Man Ooh
[Outro]
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Yoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yoh
Emenyene Nyo (Marvelous)
YouTube Video
Please Rate this Lyrics by Clicking the STARS below
[kkstarratings]
Eyene Nyor (Marvelous) – by Preye Odede
Also click to Follow US on FaceBook, InstaGram, and Twitter
END
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
The Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Lyrics here are For Personal and Educational Purpose only!
3 Comments