plan cul gratuit - plan cul lyon - voyance gratuite immediate

LYRIC

Da Blood – by The Gratitude (COZA)

Jesus Loves You
No Matter Your Sins in the Past
He Gave His Life so You Might Live
Come to Him Today

Lyrics Are Arranged as sang by the Artist
YouTube Video Link is at Bottom of Page


[Chorus]
I plead Da Blood
Da Blood of Jesus
I ple..e..ead Da Blo..o..od
Da Blood of Jesus

[Verse 1]
Obara chineke no na sacha
Stains and detains odi’ amaka
Every day by day
Onebuka, come close
I ga huna oga emegi Isi mgbaka
(Nar the blood) 

Notin you fit do
Wey can change the game

Otua ko’gadi, nwannem e dey bail
Oka na hun okun
Making all the waves …

[Verse 2]
Something wey fit wash you white oh
Omo no be soap, no be hype of (Lala)
Blood get power, excess power
Never, never need another
When the bada man come,
You repel them

If them try me see, e concern them
Pump action, we go shoot them (Lala)
Blood line drawn,
We dey warn them

[Chorus]
{I plead Da Blood
Da Blood of Jesus
I ple..e..ead Da Blo..o..od
Da Blood of Jesus} [x2]

[Verse 3]
Enemy wey try to suck my blood oh (Away)
I overcome you with the Blood oh (Away)
And if you try harder,
I go go a little further

Oya open up your mouth
Drink the Blood oh

[Da Blood – by The Gratitude]

[Bridge]
Da Blood of Jesus set me free
From sin and sorrows
Da Blood of Jesus set me free

[Verse 4]
See, see, rated five star,
I’m a general

Spreading holy vibes for the King
Call the general
Took me from the piti, piti
Put me on the pedestal
Goodness on me sticky, sticky
Bloody win, we never start

We’re Superhero to supernatural
(Lala)

Nobody benefits from the festival
(Lala)

Come away freaking nar the saving
(By the blood)

Sited in the highest of the Heavens
(By the blood)

And I …

[Chorus]
{I plead Da Blood
Da Blood of Jesus
I ple..e..ead Da Blo..o..od
Da Blood of Jesus} [x2]

[Verse 5]
When E red, Omo wetin you dey use
(Nar the blood)
Uche face no be wetin we dey look
(Nar the blood)
Make we wait, there’s a devil on the loose
Calvary tree no go give you mango fruit
(Nar the blood)
When we vex, we dey vex reach extreme
(Nar the blood)
Bad ma try to bash us, but we stand
(Nar the blood)
Wetin be the tin wey dey thick pass water
(Nar the blood)
Iyama tanga, wetin den dey fear
(Nar the blood)

[Da Blood – by The Gratitude]

[Verse 6]
Try to fight me, such a mistake
Not a slave, ar no be kunta kente
Drink the blood ah
Like the blood ah
Just like papa, delay is a mistake
Shae you be winch
(I am witcher than you)
Middle of the night
(we are witcher than you)

I dey talk with my crew
Bible nar the sword,
We dey speak in tongues too

[Chorus]
{I plead Da Blood
Da Blood of Jesus
I ple..e..ead Da Blo..o..od
Da Blood of Jesus} [Repeat]

(I plead da blood eh
Da blood of Jesus)
 
[Outro]
Jesu Christi, Oluwa wa
Amin, Amin, Amin
Orukor Jesu!

Please Rate this Lyrics by Clicking the STARS below
[kkstarratings]

Da Blood – by The Gratitude (COZA)

Also click to Follow US on FaceBookInstaGram, and  Twitter


END


Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
The Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Lyrics here are For Personal and Educational Purpose only!

Added by

Editor

SHARE

ADVERTISEMENT

VIDEO

#Google #Google #Galaksion