Umbrella Lyrics by Moses Bliss x Festizie Chizie Son Neeja Membrane Doris Joseph Ajay & Godfrey Gad
Jesus Loves You
No Matter Your Sins in the Past
He Gave His Life so You Might Live
Come to Him Today
Umbrella Lyrics
[Intro]
Because my papa dey in control
I nor fit fail oh
He is more than able oh
Because my daddy dey for him throne
Observe my life oh
See the way e align oh.
[Chorus]
Because I’m under
I’m under the umbrella
Na God dey run am for me
He is more than able oh
Because I’m under
I’m under the umbrella
Na God dey run am for me
He is more than able oh.
[Verse 1]
My daddy cover me
(Cover cover cover)
Give his angels charge over me
(Over over over)
Dem no fit koba me
(Koba koba koba)
Odeshi dey for my body
(Uuh Uuh Uuh).
Wetin you see, Wetin you see
For my body
For my body
Wey you dey carry me go
Na you dey carry me go
I dey under the canopy
So I no get wahala
I get no p
When dem try to put am
for my body e bounce
Cos Jehovah e cover me
(cover me).
Your love no dey stop
E nor get e check point oh
Everything you do is on point oh
Lord na my head wey you anoint oh
Your grace no dey rest
E dey always dey follow me
Your joy be my strength
E dey power me
No other power fit to oppose me.
[Chorus]
Because I’m under
I’m under the umbrella
Na God dey run am for me
He is more than able oh
Because I’m under
I’m under the umbrella
Na God dey run am for me
He is more than able oh.
[Verse]
Twenty-four seven
You be God
Na you get all power
I dey steady dey collect oh
Cos na your hotspot me I connect oh
If you check am
Oil dey my head
You dey see am wella
Olorun Oba na you set my ladder
Anytime I step inna the place na fire.
By the grace of God
The gbedu dey sama
Planted by the waters I nor need mai ruwa
If you know my name
Omo na God dey do am
Amarachukwu jejely
dey lift me higher higher.
Under your canopy
Papa you cover me
Shey na you wey dey give me ability
I get your backing your agility
From now till eternity
(Till infinity)
My brother my sister
Na baba dey carry the boy go far
Anywhere I enter
Moves monumental
Inside him plans Na me dey for the center.
[Chorus]
Because I’m under
I’m under the umbrella
Na God dey run am for me
He is more than able oh
Because I’m under
I’m under the umbrella
Na God dey run am for me
He is more than able oh.
[Outro]
Because my papa dey in control
I nor fit fail oh
He is more than able oh
Because my daddy dey for him throne
Observe my life oh
See the way e align oh.
Umbrella Lyrics by Moses Bliss x Festizie Chizie Son Neeja Membrane Doris Joseph Ajay & Godfrey Gad
Umbrella Lyrics VIDEO
END
Please Rate this Lyrics by Clicking the STARS below
Also click to Follow US on FaceBook, InstaGram, and Twitter
Umbrella Lyrics by Moses Bliss x Festizie Chizie Son Neeja Membrane Doris Joseph Ajay & Godfrey Gad
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
The Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Lyrics here are For Personal and Educational Purpose only!
Umbrella Lyrics
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own any of the songs nor the images featured on this website.
All rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners.
Contents here are for promotional purposes only.
#Praise The Lord
Umbrella Lyrics by Moses Bliss x Festizie Chizie Son Neeja Membrane Doris Joseph Ajay & Godfrey Gad
UNDIGNIFIED (Excuse Me) Lyrics by Dunsin Oyekan
Umbrella Lyrics
Added by
Comments are off this post